kalokalo

Revision as of 19:58, 4 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From ''Unknown'' ===Pronunciation=== kàlòkàlò <sm2>Pcm-ng-kalokalo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-kalokalo.m.ogg</sm2> ===Definition=== * make person p...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

kàlòkàlò Play Play

Definition

  • make person put money or something for ground make e fit win anoder person money or someting.

Noun

    • Ogaga papa don beat am tire, e too dey play kalokalo. E even use im school fees.  — (NSC_Onwuegbuzia_Emeka, Ogaga's father has beaten him a lot. He gambles a lot. He even used his school fees.)
    • Di pastor bin dey preach sey to play kalokalo na sin, I con tell am sey di suya wey I buy for am na from di kalokalo wey I play.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, The pastor was preaching that gambling is a sin, I then told him that the barbecue I bought for him was from gambling.)

Synonym

bet, gamble, baba Ijebu

Translation

gamble