Difference between revisions of "kampe"

Line 11: Line 11:
 
===Adverb===
 
===Adverb===
 
#Sey person/someting dey [[gidigbam]].
 
#Sey person/someting dey [[gidigbam]].
:* {{ux|dv| I dey '''kamkpe'''.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)}}
+
#:* {{ux|dv| I dey '''kamkpe'''.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)}}
:*  {{ux|dv| Dis your bike dey '''kampe''', e fast well well. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )}}
+
#:*  {{ux|dv| Dis your bike dey '''kampe''', e fast well well. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )}}
 
:* {{ux|dv| Dem retire dem o to make di department dey '''kamkpe''' pass as before. |(deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)}}
 
:* {{ux|dv| Dem retire dem o to make di department dey '''kamkpe''' pass as before. |(deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)}}
# As someting take dey [[yanfun yanfun]].
+
# As someting take dey [[yanfuyanfu]].
:* {{ux|dv| If you go ouside now you go see light, light go dey dere '''kampe'''. |(Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you go ouside now you go see light, light go dey dere '''kampe'''. |(Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
[[well well]], [[better]]  
 
[[well well]], [[better]]  

Revision as of 12:46, 15 June 2021

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • kámkpé



Adverb

  1. Sey person/someting dey gidigbam.
    • I dey kamkpe.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)
    • Dis your bike dey kampe, e fast well well.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
  • Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before.  — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
  1. As someting take dey yanfuyanfu.
    • If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe.  — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)

Synonyms

well well, better

Translations

  • English: very well, fit