Difference between revisions of "kampe"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kámkpé | * kámkpé | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kampe.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kampe.m.ogg</sm2> |
− | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== |
Revision as of 15:48, 10 January 2022
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kámkpé
Adverb
- Sey person/someting dey gidigba.
- I dey kamkpe. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)
- Dis your bike dey kampe, e fast well well. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
- Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before. — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
- As someting take dey yanfuyanfu.
- If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe. — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)
Synonyms
Translations
- English: good condition, fit, surplus