Difference between revisions of "kampe"
(→Adverb) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
*Sey person/someting dey [[gidigba]]. | *Sey person/someting dey [[gidigba]]. | ||
− | :* {{ux|dv| I dey '''kamkpe'''.|( | + | :* {{ux|dv| I dey '''kamkpe'''.|(NSC_2020, I am alright.)}} |
− | :* {{ux|dv| Dis your bike dey '''kampe''', e fast well well. | ( | + | :* {{ux|dv| Dis your bike dey '''kampe''', e fast well well. | (NSC_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )}} |
:* {{ux|dv| Dem retire dem o to make di department dey '''kamkpe''' pass as before. |(deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)}} | :* {{ux|dv| Dem retire dem o to make di department dey '''kamkpe''' pass as before. |(deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)}} | ||
* As someting take dey [[yanfuyanfu]]. | * As someting take dey [[yanfuyanfu]]. |
Revision as of 06:03, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kámkpé
Adverb
- Sey person/someting dey gidigba.
- I dey kamkpe. — (NSC_2020, I am alright.)
- Dis your bike dey kampe, e fast well well. — (NSC_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
- Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before. — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
- As someting take dey yanfuyanfu.
- If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe. — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)
Synonyms
Translations
- English: good condition, fit, surplus