Difference between revisions of "kampe"
(→Adverb) |
|||
(15 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: ''Unknown'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* kámkpé | * kámkpé | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kampe.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kampe.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | *Sey person/someting dey [[gidigba]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| I dey '''kamkpe'''.|(I am alright.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dis your bike dey '''kampe''', e fast well well. | (Your motorcycle is very good, it's really fast. )}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Dem retire dem o to make di department dey '''kamkpe''' pass as before. |(deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)}} | ||
+ | * As someting take dey [[yanfuyanfu]]. | ||
+ | :* {{ux|dv| If you go ouside now you go see light, light go dey dere '''kampe'''. |(Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[well well]], [[better]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''good condition'', ''fit'', ''surplus'' |
Latest revision as of 17:20, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kámkpé
Adverb
- Sey person/someting dey gidigba.
- I dey kamkpe. — (I am alright.)
- Dis your bike dey kampe, e fast well well. — (Your motorcycle is very good, it's really fast. )
- Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before. — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
- As someting take dey yanfuyanfu.
- If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe. — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)
Synonyms
Translations
- English: good condition, fit, surplus