kampe

Naija

Etymology

From Unknown

Pronunciation

  • kámkpé



Adverb

  1. Sey person/someting dey gidigbam.
    • I dey kamkpe.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, I am alright.)
    • Dis your bike dey kampe, e fast well well.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Your motorcycle is very good, it's really fast. )
  • Dem retire dem o to make di department dey kamkpe pass as before.  — (deuber__1769, They have retired them so that the department will be better than before.)
  1. As someting take dey yanfuyanfu.
    • If you go ouside now you go see light, light go dey dere kampe.  — (Lag_19, If you go outside now, you'll see electricity, there'll be good electricity.)

Synonyms

well well, better

Translations

  • English: very well, fit