kiosk

Naija

Etymology

From: English kiosk

Pronunciation

  • kɪ́òs

Play Play

Noun

Small shop wey de dey buy and sell someting.

  • Aboki sabi open kiosk for where dem dey do maiguard.  — (Nightwatchmen ften run a kiosk right at their duty posts.)

Synonym

shop

Antonym

market

Translation

  • English: Kiosk