Naija
Etymology
From: English kiosk
Pronunciation
Play
Play
Noun
Small shop wey de dey buy and sell someting.
- Aboki sabi open kiosk for where dem dey do maiguard. — (Nightwatchmen of Hausa extraction often run a kiosk right at their duty posts.)
Synonym
shop
Antonym
market
Translation