kiosk

Revision as of 11:25, 8 November 2020 by 129.205.124.152 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

from: English kiosk

Pronunciation

kɪos

Definition

Small shop wey de dey buy and sell someting

Noun

  • Aboki sabi open kiosk for where dem dey do maiguard.  — (Nightwatchmen of Hausa extraction often run a kiosk right at their duty posts.)

=Related forms

Synonym

shop

Antonym

market

Translation

  • English: Kiosk