koboko

Naija

Etymology

From: Hausa koboko

Pronunciation

kòbókò Play Play

Noun

  • Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
    • If you like come late, when dey use koboko take welcome you, body go tell you.  — (If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )
    • Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people koboko.  —  (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)

Synonym

bulala

Translation

English: horse whip