bulala

Naija

Etymology

From: Hausa bulala cane

Pronunciation

  • bùlálà

Play Play

Noun

  • Small stick or horse skin wey de dey use de dey use wipe person body.
As teacher enter class with bulala everybody couple up.  — (As soon as the teacher walked into the classroom brandishing a cane the students behaved themselves.)

Synonyms

Translations

  • English: horsewhip, cane

Verb

  1. Make person take small stick wey resemble rope nack anoder person or ting.
    I go bulala you o.  — (I am going to flog the hell out of you!)
  2. Sey man sabi nack woman.
    Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi bulala pass hegoat.  — (It is a common saying that poor men are more virile than Casanovas.)

Synonyms

Translations

  • English: flog, have sex