Difference between revisions of "koboko"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Hausa ''koboko'' ===Pronunciation=== kòbókò <sm2>Pcm-ng-koboko.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-koboko.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Rope wey de dey mak...")
 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
 
* Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
** {{ux|dv| If you like come late, when dey use '''koboko''' take welcome you, body go tell you. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )}}
+
** {{ux|dv| If you like come late, when dey use '''koboko''' take welcome you, body go tell you. |(NSC_2020, If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )}}
** {{ux|dv| Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people '''koboko''' | (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whip that soldiers use.)}}
+
** {{ux|dv| Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people '''koboko'''.| (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 06:28, 3 October 2022

Naija

Etymology

From: Hausa koboko

Pronunciation

kòbókò Play Play

Noun

  • Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
    • If you like come late, when dey use koboko take welcome you, body go tell you.  — (NSC_2020, If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )
    • Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people koboko.  —  (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)

Synonym

bulala

Translation

English: horse whip