Difference between revisions of "koboko"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth. | * Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth. | ||
− | ** {{ux|dv| If you like come late, when dey use '''koboko''' take welcome you, body go tell you. |( | + | ** {{ux|dv| If you like come late, when dey use '''koboko''' take welcome you, body go tell you. |(If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )}} |
** {{ux|dv| Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people '''koboko'''.| (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)}} | ** {{ux|dv| Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people '''koboko'''.| (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)}} | ||
Latest revision as of 17:00, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Hausa koboko
Pronunciation
Noun
- Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
- If you like come late, when dey use koboko take welcome you, body go tell you. — (If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )
- Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people koboko. — (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whips that soldiers use.)
Synonym
Translation
English: horse whip