koboko

Revision as of 21:48, 2 December 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Hausa ''koboko'' ===Pronunciation=== kòbókò <sm2>Pcm-ng-koboko.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-koboko.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Rope wey de dey mak...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Hausa koboko

Pronunciation

kòbókò Play Play

Noun

  • Rope wey de dey make from horse tail wey dey get many mouth.
    • If you like come late, when dey use koboko take welcome you, body go tell you.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, If you decide to come late, you will come to your senses when you are welcomed with a horse whip. )
    • Bros, if e no get anyting wey you dey fear for dis life, abeg fear army people koboko  —  (Brother, if you don't fear anything, please be very afraid of the horse whip that soldiers use.)

Synonym

bulala

Translation

English: horse whip