Difference between revisions of "kolabo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | + | Make dem gader do someting | |
:*{{ux|dv|We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)}} | :*{{ux|dv|We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)}} | ||
:*{{ux|dv|Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} | :*{{ux|dv|Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} |
Revision as of 13:28, 7 June 2021
Naija
Etymology
From English collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kolabo
Serial Verb
Make dem gader do someting
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
Intransitive Verb
When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate
Noun
Song wey people gader sing
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collaboration