Difference between revisions of "kolabo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Serial Verb=== | ===Serial Verb=== | ||
− | Make dem gader do someting | + | * Make dem gader do someting. |
− | :*{{ux|dv|We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)}} | + | :*{{ux|dv| We don '''kolabo''' make di work dey move.|(NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)}} |
− | :*{{ux|dv|Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} | + | :*{{ux|dv| Davido and Olamide '''kolabo''' sing the song that year.|(NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)}} |
− | |||
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== | ||
When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship. | When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship. | ||
− | :*{{ux|dv|Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}} | + | :*{{ux|dv| Babes, I for like make me and you '''kolabo''' now, which way?|(NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)}} |
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[ joinhand ]], [[dey]] | * [[ joinhand ]], [[dey]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | English: to co-operate | + | English: ''to co-operate'' |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Song wey people gader sing | + | Song wey people gader sing. |
*{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} | *{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}} | ||
Line 31: | Line 28: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
[[song]], [[music]] | [[song]], [[music]] | ||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
[[film]] | [[film]] | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''collaboration'' | * English: ''collaboration'' |
Revision as of 14:44, 21 June 2021
Naija
Etymology
From English collaborate, see Latin collaboratus
Pronunciation
- kolabo
Serial Verb
- Make dem gader do someting.
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
Intransitive Verb
When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate
Noun
Song wey people gader sing.
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: collaboration