Difference between revisions of "kolabo"
Line 20: | Line 20: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[ joinhand ]], [[dey]], | * [[ joinhand ]], [[dey]], | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== |
Revision as of 15:52, 3 December 2020
Naija
Etymology
From Latin collaboratus from English collaborate
Pronunciation
- kolabo
Serial Verb
To gader do someting
- We don kolabo make di work dey move. — (NSC_Odirin_2020, We cooperated to keep the work going.)
- Davido and Olamide kolabo sing the song that year. — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)
Intransitive Verb
When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.
- Babes, I for like make me and you kolabo now, which way? — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)
Synonyms
Translation
English: to co-operate
Noun
Song wey people gader sing
- Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb! — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)
Synonyms
Antonyms
Translation
- English: to feature someone in a song