Difference between revisions of "kolabo"

Line 29: Line 29:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
Song wey people gader sing
 
Song wey people gader sing
*{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The collaboration that Tuface and P-square did in 2015 is really explosive!)}}
+
*{{ux|dv| Di '''kolabo''' wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!|(NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 15:29, 18 November 2020

Naija

Etymology

From Latin collaboratus from English collaborate

Pronunciation

  • kolabo

Play Play

Verb

To gader do someting

  • We don kolabo make di work dey move.  — (NSC_Odirin_2020, We have cooperated so that the work can continue.)
  • Davido and Olamide kolabo sing the song that year.  — (NSC_Odirin_2020, Davido and Olamide sang the song together that year.)

When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.

  • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translation

English: to co-operate

Noun

Song wey people gader sing

  • Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!  — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)

Related forms

Synonyms

song, music

Antonyms

  • film

Translation

  • English: to feature someone in a song