kolabo

Naija

Etymology

From English: collaborate, see Latin collaboratus

Pronunciation

  • kolabo

Play Play

Verb

  • Make dem gader do someting.
  • We don kolabo make di work dey move.  — (NSC_Abonyi_2020, We cooperated to keep the work going.)
  • Davido and Olamide kolabo sing the song that year.  — (NSC_Abonyi_2020, Davido and Olamide did a collaboration sometime in the past.)

Intransitive Verb

When two people gree to dey knack each oder and de no want dey tight relationship.

  • Babes, I for like make me and you kolabo now, which way?  — (NSC_Odirin_2020, Baby, I would have loved for us to just have sex, what do you say?)

Synonyms

Translation

English: to co-operate

Noun

Song wey people gader sing.

  • Di kolabo wey Tuface and P-square do for 2015 sha na di bomb!  — (NSC_Odirin_2020, The 2015 collaboration of Tuface and P-square is really explosive!)


Synonyms

song, music

Antonyms

film

Translation

  • English: collaboration