konji

Naija

Pronunciation

  • kɔ̀ndʒí

Play Play

Noun

  • Sey nack dey hungry person.
  • E call im babe make e show cos konji hold am die.  — (He called his girlfriend to come because he was aroused.)
  • If your babe no come and konji hold you, go do soapy.  — (If you are horny and your girlfriend isn't around, masturbate.)
  • Baba, e no get di kind konji wey go hold you make you dey behave like idiot. You suppose make you and di person wey you and want nack, make two of una gree. As in two of una go say ‘Yes, see wetin we want do’. Ehen. Na so e suppose be  — (Sir, no amount of arousal should make you behave like an idiot. You are supposed to ensure that you agree with the person you want to have sex with.. That is, the both of you will agree that ‘this is what we want to do’. Yes. That’s how it should be)

Translations

  • English: to be horny, aroused