konji
Naija
Pronunciation
- kɔ̀ndʒí
Definition
- Sey nack dey hungry person.
Noun
- E call im babe make e show cos konji hold am die. — NSC_Ajede_2020, He called his girlfriend to come because he is horny
- If your babe no come and konji hold you, go do soapy. — NSC_Ajede_2020, If you are horny and your girlfriend isn't around, masturbate.
Translations
- English: to be horny.