Difference between revisions of "kpai"

Line 25: Line 25:
 
:*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}}
 
:*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}}
 
:*{{ux|dv|Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)}}
 
:*{{ux|dv|Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)}}
:{{ux|dv|Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just '''kpai''' for 2014 wen im be 41-years-old. |(bbc__30787, __no translation__)}}
 
 
:*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}}
 
:*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}}
: {{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)}}
+
:*{{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)}}
  
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===

Revision as of 15:34, 2 March 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa whose meaning put something off

Pronunciation

  • kpáí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1880
  • Frequency in raw corpus: 65
  • Frequency rank in raw corpus: 2697

Noun

Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.

Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Transitive Verb

Sey person die.

  • As e kpai di guy, im take-off.  — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)
  • Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years kpai last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital.  — (ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)

Intransitive Verb

  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
  • But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey kpai millions.  — (bbc__21774, The pledge that he will not run for office again will bring calm to the country and avert civil strife that can claim the lives of millions.)
  • Na for di same tropical region inside Guinea, na im record di highest new cases for 2013, wey kpai like 11,300 pipo-dem.  — (ja102__1544, In the same tropical regio in Guinea, the highest cases of killings that led to the loss of 11,300 lives. were recorded.)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, kill