Difference between revisions of "kpai"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
====Intransitive Verb==== | ====Intransitive Verb==== | ||
− | :*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their | + | :*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}} |
:*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}} | :*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}} | ||
Revision as of 09:11, 2 August 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
- kpáɪ
Noun
- Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
- Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)
Translation
- English: clang
Verb
Transitive Verb
- Sey person die.
- As e kpai di guy, im take-off. — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
- De go collect di money go kpai di person. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
Intransitive Verb
- Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
- Everybody dey talk say di guy don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)
Synonyms
Translations
- English: die, kill