Difference between revisions of "kpai"
Line 16: | Line 16: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
====Transitive Verb==== | ====Transitive Verb==== | ||
− | * | + | * Make someting or person comot life from person. |
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | :*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | ||
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} | :*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} |
Revision as of 14:25, 24 January 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
- kpáɪ
Noun
- Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
- Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)
Translation
- English: clang
Verb
Transitive Verb
- Make someting or person comot life from person.
- As e kpai di guy, im take-off. — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
- De go collect di money go kpai di person. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
Intransitive Verb
- Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
- Everybody dey talk say di guy don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)
Synonyms
Translations
- English: die, kill