Difference between revisions of "kpai"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
* Make someting or person comot life from person. | * Make someting or person comot life from person. | ||
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | :*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | ||
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} | :*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} | ||
− | |||
− | |||
:*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}} | :*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}} | ||
− | :*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, | + | :*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 20:07, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
- kpáɪ
Ideophone
- Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
- Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)
Translation
- English: clang
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- As e kpai di guy, im take-off. — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
- De go collect di money go kpai di person. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
- Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
- Everybody dey talk say di guy don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)
Synonyms
Translations
- English: die, kill