Difference between revisions of "kpai"

 
(15 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''kpa'' whose meaning ''put something off''
+
From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kpáí
+
* kpáɪ
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1880
 
* Frequency in raw corpus: 65
 
* Frequency rank in raw corpus: 2697
 
 
 
===Noun===
 
Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 
: {{ux|dv|Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}}
 
  
 +
===Ideophone===
 +
*Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 +
:* {{ux|dv| Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''clang''
 
* English: ''clang''
  
===Transitive Verb===
+
===Verb===
Make person [[die]]
+
* Make someting or person comot life from person.
:*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}}
+
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(He escaped after killing the guy.)}}
:*{{ux|dv|Sey na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, That is one of their auntie who died; that when that auntie died, she didn't give birth to any child.)}}
+
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}}
:{{ux|dv|Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just '''kpai''' for 2014 wen im be 41-years-old. |(bbc__30787, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}}
:*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, Everybody was saying that they guy was dead.\)}}
+
:*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)}}
: {{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, __no translation__)}}
 
:*{{ux|dv|No be to '''kpai''' person, |(NST_cleaned__16348, __no translation__)}}
 
 
 
 
 
===Intransitive Verb===
 
:*{{ux|dv|De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still murder the person.)}}
 
:*{{ux|dv|But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey '''kpai''' millions. |(bbc__21774, )}}
 
: {{ux|dv|Na for di same tropical region inside Guinea, na im record di highest new cases for 2013, wey '''kpai''' like 11,300 pipo-dem. |(ja102__1544, In the same tropical regio in Guinea, the highest cases of killings that led to the loss of 11,300 lives. were recorded.)}}  
 
  
====Related Forms====
 
* [[kpafuka]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[die]], [[kill]]
 
* [[die]], [[kill]]
 
====Antonyms====
 
* [[live]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''die, kill''
 
* English: ''die, kill''

Latest revision as of 17:08, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

  • kpáɪ

Play Play

Ideophone

  • Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
  • Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Verb

  • Make someting or person comot life from person.
  • As e kpai di guy, im take-off.  — (He escaped after killing the guy.)
  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)

Synonyms

Translations

  • English: die, kill