Difference between revisions of "kpai"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Verb) |
||
(7 intermediate revisions by 3 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off'' | ||
Line 8: | Line 6: | ||
* kpáɪ | * kpáɪ | ||
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2> |
− | + | ===Ideophone=== | |
− | === | + | *Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron. |
− | * | ||
:* {{ux|dv| Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}} | :* {{ux|dv| Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''clang'' | * English: ''clang'' | ||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make someting or person comot life from person. | |
− | * | + | :*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(He escaped after killing the guy.)}} |
− | :*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|( | ||
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} | :*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}} | ||
− | + | :*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)}} | |
− | :*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their | ||
− | :*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 17:08, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
- kpáɪ
Ideophone
- Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
- Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)
Translation
- English: clang
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- As e kpai di guy, im take-off. — (He escaped after killing the guy.)
- De go collect di money go kpai di person. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
- Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
- Everybody dey talk say di guy don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)
Synonyms
Translations
- English: die, kill