Difference between revisions of "kpai"

(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 6: Line 6:
 
* kpáɪ
 
* kpáɪ
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>
  
+
===Ideophone===
===Noun===
 
*Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 
*Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 
:* {{ux|dv| Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}}
 
Line 16: Line 15:
  
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive Verb====
+
* Make someting or person comot life from person.
*Sey person [[die]].
+
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(He escaped after killing the guy.)}}
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}}
 
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}}
 
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}}
 
====Intransitive Verb====
 
:*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}}
 
:*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}}
+
:*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)}}
  
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 17:08, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

  • kpáɪ

Play Play

Ideophone

  • Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
  • Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Verb

  • Make someting or person comot life from person.
  • As e kpai di guy, im take-off.  — (He escaped after killing the guy.)
  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)

Synonyms

Translations

  • English: die, kill