Difference between revisions of "kpai"

 
(20 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Yoruba ''kpa'' whose meaning ''put something off''
+
From: Yoruba ''kpa'' meaning ''put something off''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kpáí
+
* kpáɪ
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kpai.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-kpai.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1880
 
* Frequency in raw corpus: 65
 
* Frequency rank in raw corpus: 2697
 
===Noun===
 
Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 
: {{ux|dv|Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, Then, the way they used to carry use spanner to hit, you will just sit there, hearing '''kpai'''.)}}
 
  
 +
===Ideophone===
 +
*Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
 +
:* {{ux|dv| Den di way de take dey carry, use spanner dey [[knack]], you just sit dere dey hear '''kpai'''. |(WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English:
+
* English: ''clang''
 
 
===Transitive Verb===
 
Make person [[die]]
 
:*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}}
 
:*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, Everybody was saying that they guy was dead.\)}}
 
  
===Intransitive Verb===
+
===Verb===
#: {{ux|dv|Sey na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin. |(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, That is one of their auntie who died; that when that auntie died, she didn't give birth to any child.)}}
+
* Make someting or person comot life from person.
#: {{ux|dv|Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just '''kpai''' for 2014 wen im be 41-years-old. |(bbc__30787, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv| As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(He escaped after killing the guy.)}}
# obj (frequency:2)
+
:*{{ux|dv| De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)}}
#: {{ux|dv|De go collect di money go '''kpai''' di person. |(PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They will collect the money and kill the person.)}}
+
:*{{ux|dv| Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)}}
#: {{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv| Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)}}
# mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|No be to '''kpai''' person, |(NST_cleaned__16348, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey '''kpai''' millions. |(bbc__21774, __no translation__)}}
 
# mark-obl:mod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na for di same tropical region inside Guinea, na eim record di highest new cases for 2013, wey '''kpai''' like 11,300 pipo-dem. |(ja102__1544, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One former oga on top ofofo and talk-talk matter o, Chief Uche Chukwumerije, say dem no go dance dat day o and dem no go do any oder kind of celebration  but make everybody wey be Igbo man  tabi Igbo woman wherever dem dey o to keep quiet tabi silent for three minutes by twelve o'clock dat day to show say dem dey mourn abi dey squeeze face on top dem broders and sisters dem wey '''kpai''' during di Civil War. |(deuber__1792, __no translation__)}}
 
  
====Related Forms====
 
* [[kpafuka]]
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[die]], [[kill]]
 
* [[die]], [[kill]]
 
====Antonyms====
 
* [[live]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''die, kill''
 
* English: ''die, kill''

Latest revision as of 17:08, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

  • kpáɪ

Play Play

Ideophone

  • Di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
  • Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Verb

  • Make someting or person comot life from person.
  • As e kpai di guy, im take-off.  — (He escaped after killing the guy.)
  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their aunts died, she didn't have any children before she died.)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, The general belief was that the guy was dead.)

Synonyms

Translations

  • English: die, kill