Difference between revisions of "kpai"
Line 25: | Line 25: | ||
:*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | :*{{ux|dv|As e '''kpai''' di guy, im take-off.|(Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)}} | ||
:*{{ux|dv|Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)}} | :*{{ux|dv|Na one of deir aunty wey '''kpai''', sey when dat aunty bin '''kpai''', she no born pikin.|(WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)}} | ||
− | |||
:*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}} | :*{{ux|dv|Everybody dey talk say di guy don '''kpai'''. |(IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)}} | ||
− | : {{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)}} | + | :*{{ux|dv|Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years '''kpai''' last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. |(ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)}} |
===Intransitive Verb=== | ===Intransitive Verb=== |
Revision as of 15:34, 2 March 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa whose meaning put something off
Pronunciation
- kpáí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 2
- Frequency rank in NSC treebank: 1880
- Frequency in raw corpus: 65
- Frequency rank in raw corpus: 2697
Noun
Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
- Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai. — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)
Translation
- English: clang
Transitive Verb
Sey person die.
- As e kpai di guy, im take-off. — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
- Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin. — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)
- Everybody dey talk say di guy don kpai. — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)
- Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years kpai last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital. — (ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)
Intransitive Verb
- De go collect di money go kpai di person. — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still take the person's life.)
- But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey kpai millions. — (bbc__21774, The pledge that he will not run for office again will bring calm to the country and avert civil strife that can claim the lives of millions.)
- Na for di same tropical region inside Guinea, na im record di highest new cases for 2013, wey kpai like 11,300 pipo-dem. — (ja102__1544, In the same tropical regio in Guinea, the highest cases of killings that led to the loss of 11,300 lives. were recorded.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: die, kill