kpai

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa whose meaning put something off

Pronunciation

  • kpáí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1880
  • Frequency in raw corpus: 65
  • Frequency rank in raw corpus: 2697

Noun

  1. Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.
Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, Then, the way they used to carry use spanner to hit, you will just sit there, hearing kpai.)

Synonyms

Translation

  • English:


Transitive Verb

  1. Make person die
    • As e kpai di guy, im take-off.  — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)

Guy, pi-le kpai yesterday o

  1. Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, Everybody was saying that they guy was dead.\)

Intransitive Verb

  1. Sey na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, That is one of their auntie who died; that when that auntie died, she didn't give birth to any child.)
    Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just kpai for 2014 wen im be 41-years-old.  — (bbc__30787, __no translation__)
  2. obj (frequency:2)
    De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They will collect the money and kill the person.)
    Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years kpai last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital.  — (ja102__4282, __no translation__)
  3. mark-obj (frequency:2)
    No be to kpai person,  — (NST_cleaned__16348, __no translation__)
    But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey kpai millions.  — (bbc__21774, __no translation__)
  4. mark-obl:mod (frequency:2)
    Na for di same tropical region inside Guinea, na eim record di highest new cases for 2013, wey kpai like 11,300 pipo-dem.  — (ja102__1544, __no translation__)
    One former oga on top ofofo and talk-talk matter o, Chief Uche Chukwumerije, say dem no go dance dat day o and dem no go do any oder kind of celebration but make everybody wey be Igbo man tabi Igbo woman wherever dem dey o to keep quiet tabi silent for three minutes by twelve o'clock dat day to show say dem dey mourn abi dey squeeze face on top dem broders and sisters dem wey kpai during di Civil War.  — (deuber__1792, __no translation__)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, kill