kpai

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa whose meaning put something off

Pronunciation

  • kpáí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 1880
  • Frequency in raw corpus: 65
  • Frequency rank in raw corpus: 2697

Noun

Na di kind noise wey iron de make when e meet anoder iron.

Den di way de take dey carry, use spanner dey knack, you just sit dere dey hear kpai.  — (WAZA_07_Self-Medication_T__53, The way they handle the spanner and use it to drive in the screw, all you hear while seated is the clanging sound.)

Translation

  • English: clang

Transitive Verb

Sey person die.

  • As e kpai di guy, im take-off.  — (Egbokhare_2021, He escaped after killing the guy.)
  • Na one of deir aunty wey kpai, sey when dat aunty bin kpai, she no born pikin.  — (WAZK_05_Reincarnation_DG__123, One of their auntie who died was barren.)
Di BBC arrange di award to troway salute give Komla Dumor, one presenter for BBC World News, wey just kpai for 2014 wen im be 41-years-old.  — (bbc__30787, __no translation__)
  • Everybody dey talk say di guy don kpai.  — (IBA_37_Buhari-Returns_DG__123, the general belief was that the guy was dead.)
Se una no forget say oga Mugabe, wey be 95 years kpai last week wen him bin dey receive medical treatment inside one Singapore hospital.  — (ja102__4282, I hope you are aware that the 95 year old President Mugabe died last week while receiving medical attention in a hospital in Singapore.)

Intransitive Verb

  • De go collect di money go kpai di person.  — (PRT_06_Port-Harcourt_DG__125, They would collect ransom and still murder the person.)
  • But announcement say im no go run again go calm di kontri wey dey boil tey tey and block di kontri to return back to civil war wey kpai millions.  — (bbc__21774, )
  • Na for di same tropical region inside Guinea, na im record di highest new cases for 2013, wey kpai like 11,300 pipo-dem.  — (ja102__1544, In the same tropical regio in Guinea, the highest cases of killings that led to the loss of 11,300 lives. were recorded.)

Related Forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: die, kill