kpro

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

kprɔ̀

Play Play

Verb

  1. Make wetin person get do am.
    • If de no buy you dress wey new dey reign, you kpro! Di one wey you get rat chop am?  — (If they don't buy you the trending cloth, be content! The clothes you have have they been eaten by rats?)
    • Make una small small pressure pikin dis Christmas make de no come tief my phone. If de no see money buy phone for you, krpo! Christmas dey next year. Or if e too pain you, you dey forbid to use your money buy am?  — (Don't put a lot of pressure on people this Christmas so that they don't steal my phone. If they don't have any money to buy a phone for you, be content. There'll be another Christmas next year. Or if you can't wait, is there anything stopping you from buying it with your money?)
  2. Make person just calm down, dey one side, de mind e own business.
    • See as you just krpo. Be like everyting dey wit you o.  — (See you in a corner, minding your business. It seems you are very okay.)
    • I see dem dey buga, I just kpro dey with drink.  — (I saw them showing off, I just stayed away and took a drink.)
    • When e be like di gbege don dey get two head naim I enter Calabar go krpo. Abeg I no get power for wahala.  — (When it seemed like the trouble was worsening, I went to Calabar to stay away. Please, I don't have any strength for trouble.)

Synonym

dey, pam

Translation

  • English: be content, stay alone, stay away