Difference between revisions of "kpuf"

 
Line 9: Line 9:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
* Make someting or person comot life from person.
+
# Make someting or person comot life from person.
:* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|(The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)}}
+
#:* {{ux|dv| Police don '''kpuf''' di tief. E bin wan run naim dey shoot am.|(The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)}}
:* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|(Don't get involved in things that can kill you.)}}
+
#:* {{ux|dv| No go put hand for wetin go '''kpuf''' you.|(Don't get involved in things that can kill you.)}}
 +
# Make person get muscle wellwell.
 +
#:* {{ux|dv| People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. | (People who do manual labour are often muscular.)}}
 +
 
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]]
+
* [[kill]], [[kpai]], [[off]], [[mud]], [[grab]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''kill''
 
* English: ''kill''

Latest revision as of 16:08, 5 March 2024

Naija

Etymology

From: Yoruba kpa meaning put something off

Pronunciation

kpûf

Play Play

Verb

  1. Make someting or person comot life from person.
    • Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am.  — (The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
    • No go put hand for wetin go kpuf you.  — (Don't get involved in things that can kill you.)
  2. Make person get muscle wellwell.
    • People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell.  —  (People who do manual labour are often muscular.)

Synonyms

Translations

  • English: kill