Difference between revisions of "kule"

Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-kule.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kule.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kule.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-kule.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 6
 
* Frequency rank in raw corpus: 11065
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na as someting fit make person mind and body come down.   
+
*Na as someting fit make person mind and body come down.   
 
+
:*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}}
:*{{ux|dv|Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}}
+
:*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di north-east. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}}
:*{{ux|dv|He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di north-east. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}}
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 27: Line 20:
  
 
===Adverb===   
 
===Adverb===   
Na di way person body and mind take reach ground.
+
*Na di way person body and mind take reach ground.
:{{ux|dv|I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}}
+
:*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 34: Line 27:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
Sey person dey [[flex]] or enjoy e self make e body and mind reach [[ground]]  
+
*Sey person dey [[flex]] or enjoy e self make e body and mind reach [[ground]]  
:*{{ux|dv|Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}}
+
:*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: cool off
+
* English: ''cool off''

Revision as of 14:03, 21 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cool

Pronunciation

  • kùlɛ́

Play Play

Adjective

  • Na as someting fit make person mind and body come down.
  • Even Ijora, everyting don dey kule,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
  • He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east.  — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)

Translations

  • English: calm,

Adverb

  • Na di way person body and mind take reach ground.
  • I sleep kule.  — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)

Translations

  • English: calmly

Verb

  • Sey person dey flex or enjoy e self make e body and mind reach ground
  • Obobs, na to find way take kule for house o.  — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)

Translations

  • English: cool off