Difference between revisions of "kule"

Line 27: Line 27:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
*Sey person dey [[flex]] or enjoy e self make e body and mind reach [[ground]]  
+
*Sey person dey [[flex]] or enjoy im self make im body and mind reach [[ground]].
 
:*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}}
 
:*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''cool off''
 
* English: ''cool off''

Revision as of 14:09, 21 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cool

Pronunciation

  • kùlɛ́

Play Play

Adjective

  • Na as someting fit make person mind and body come down.
  • Even Ijora, everyting don dey kule,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
  • He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east.  — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)

Translations

  • English: calm,

Adverb

  • Na di way person body and mind take reach ground.
  • I sleep kule.  — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)

Translations

  • English: calmly

Verb

  • Sey person dey flex or enjoy im self make im body and mind reach ground.
  • Obobs, na to find way take kule for house o.  — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)

Translations

  • English: cool off