Difference between revisions of "kule"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
* [[kulee]], [[coole]] | * [[kulee]], [[coole]] | ||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''cool'' | From: English ''cool'' | ||
Line 15: | Line 14: | ||
:*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}} | :*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}} | ||
:*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di north-east. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}} | :*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di north-east. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}} | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''calm'', | * English: ''calm'', | ||
+ | |||
+ | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
*Na di way person body and mind take reach ground. | *Na di way person body and mind take reach ground. | ||
:*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}} | :*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}} | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''calmly'' | * English: ''calmly'' | ||
Line 29: | Line 28: | ||
*Sey person dey [[flex]] or enjoy im sef make im body and mind reach [[ground]]. | *Sey person dey [[flex]] or enjoy im sef make im body and mind reach [[ground]]. | ||
:*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}} | :*{{ux|dv| Obobs, na to find way take '''kule''' for house o.|(Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)}} | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cool off'' | * English: ''cool off'' |
Revision as of 14:13, 21 June 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cool
Pronunciation
- kùlɛ́
Adjective
- Na as someting fit make person mind and body come down.
- Even Ijora, everyting don dey kule, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
- He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east. — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)
Translations
- English: calm,
Adverb
- Na di way person body and mind take reach ground.
- I sleep kule. — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)
Translations
- English: calmly
Verb
- Obobs, na to find way take kule for house o. — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)
Translations
- English: cool off