Difference between revisions of "kule"

Line 22: Line 22:
 
*Na di way person body and mind take reach ground.
 
*Na di way person body and mind take reach ground.
 
:*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}}
 
:*{{ux|dv| I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}}
 +
====Related Forms====
 +
[[coolele]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''calmly''
 
* English: ''calmly''

Revision as of 14:05, 9 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cool

Pronunciation

  • kùlɛ́

Play Play

Adjective

  • Na as someting fit make person mind and body come down.
  • Even Ijora, everyting don dey kule,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
  • He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east.  — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)

Translations

  • English: calm,


Adverb

  • Na di way person body and mind take reach ground.
  • I sleep kule.  — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)

Related Forms

coolele

Translations

  • English: calmly

Verb

  • Sey person dey flex or enjoy im sef make im body and mind reach ground.
  • Obobs, na to find way take kule for house o.  — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)

Translations

  • English: cool off