Difference between revisions of "kule"

Line 11: Line 11:
  
===Adjective===
 
===Adjective===
*Na as someting fit make person mind and body come down.   
+
*Make person mind and body come down.   
 
:*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}}
 
:*{{ux|dv| Even Ijora, everyting don dey '''kule''', |(LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)}}
 
:*{{ux|dv| He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey '''kule''', for di north-east. |(ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''calm'',
 
* English: ''calm'',
 
===Adverb===   
 
===Adverb===   

Revision as of 11:10, 2 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English cool

Pronunciation

  • kùlɛ̀

Play Play

Adjective

  • Make person mind and body come down.
  • Even Ijora, everyting don dey kule,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
  • He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east.  — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)

Translations

  • English: calm,

Adverb

  • Na di way person body and mind take reach ground.
  • I sleep kule.  — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)

Related Forms

coolele

Translations

  • English: calmly

Verb

  • Sey person dey flex or enjoy im sef make im body and mind reach ground.
  • Obobs, na to find way take kule for house o.  — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)

Translations

  • English: cool off