Difference between revisions of "kurukere"

Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Doings wey no [[pure]].
 
* Doings wey no [[pure]].
:*{{ux|dv| Di gumbody country dem go protect pikin against any oder kind '''kurukere''' tin wey go spoil any part of di pikin life.|(Egbokhare_2021, The member countries would protect the child against any other thing that will affect the child negatively.)}}
+
:*{{ux|dv| Di gumbody country dem go protect pikin against any oder kind '''kurukere''' tin wey go spoil any part of di pikin life.|(The member countries would protect the child against any other thing that will affect the child negatively.)}}
 
:*{{ux|dv| How '''kurukere''' waka go be normal thing? |(ENU_12_Social-Life_DG__8, How can you consider living a shady life as normal?)}}
 
:*{{ux|dv| How '''kurukere''' waka go be normal thing? |(ENU_12_Social-Life_DG__8, How can you consider living a shady life as normal?)}}
 
:*{{ux|dv| Many pipo don accuse am say im be '''kurukere''' pesin wey dey corrupt. |(bbc__17785, He was accused of being corrupt.)}}
 
:*{{ux|dv| Many pipo don accuse am say im be '''kurukere''' pesin wey dey corrupt. |(bbc__17785, He was accused of being corrupt.)}}

Revision as of 17:26, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Yoruba kurukere meaning brisk movement

Pronunciation

  • kùrùkéré

Play Play


Adjective

  • Di gumbody country dem go protect pikin against any oder kind kurukere tin wey go spoil any part of di pikin life.  — (The member countries would protect the child against any other thing that will affect the child negatively.)
  • How kurukere waka go be normal thing?  — (ENU_12_Social-Life_DG__8, How can you consider living a shady life as normal?)
  • Many pipo don accuse am say im be kurukere pesin wey dey corrupt.  — (bbc__17785, He was accused of being corrupt.)

Translations

  • English: illegal, illicit