kurukere

Revision as of 15:25, 25 February 2021 by 102.89.1.201 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Yoruba kurukere meaning brisk movement

Pronunciation

  • kùrùkéré

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 14
  • Frequency rank in raw corpus: 6725

Adjective

Na doings wey e no pure

  • Di gumbody country dem go protect pikin against any oder kind kurukere tin wey go spoil any part of di pikin life.  — (Egbokhare_2021, The member countries would protect the child against any other thing that will affect the child negatively.)
  • How kurukere waka go be normal thing?  — (ENU_12_Social-Life_DG__8, How can you consider living a shady life as normal?)
  • Many pipo don accuse am say im be kurukere pesin wey dey corrupt.  — (bbc__17785, He was accused of beiing corrupt.)

Translations

  • English: illegal, illicit