Difference between revisions of "laff"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== laugh, laf ===Etymology=== From: English ''laugh'' ===Pronunciation=== * lâ:f <sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg<...")
 
 
(One intermediate revision by the same user not shown)
Line 5: Line 5:
 
From: English ''laugh''
 
From: English ''laugh''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* lâ:f
+
* lâf
 
<sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Sound wey person dey make when im happy well well.
+
* Sound wey person dey make when im happy well well./ Sound wey person dey make when e hear wetin funny am.
 
:* {{ux|dv| My '''laff''' dey loud no be small.|(My laughter is incredibly loud.)}}
 
:* {{ux|dv| My '''laff''' dey loud no be small.|(My laughter is incredibly loud.)}}
 
:* {{ux|dv| Ejiro '''laff''' no pure at all.|(Ejiro's laughter wasn't genuine.)}}
 
:* {{ux|dv| Ejiro '''laff''' no pure at all.|(Ejiro's laughter wasn't genuine.)}}

Latest revision as of 14:46, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

laugh, laf

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

  • lâf

Play Play

Noun

  • Sound wey person dey make when im happy well well./ Sound wey person dey make when e hear wetin funny am.
  • My laff dey loud no be small.  — (My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laff no pure at all.  — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

  • Make person dey shine teeth.
  • Any small ting you go dey laff like mumu.  — (You laugh at any little thing like a fool.)
  • He no dey laff if I dey crack joke.  — (He doesn't laugh at my jokes.)
  • Im dey laff the boy wey fall inside potopoto.  — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh