Difference between revisions of "laugh"
(→Verb) |
|||
Line 22: | Line 22: | ||
:* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | ||
:* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | :* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | ||
− | |||
:* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|( NSC_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)}} | :* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|( NSC_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)}} | ||
Revision as of 21:00, 3 October 2022
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâ:f
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_2020, My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (NSC_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (NSC_2020, He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — ( NSC_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh