Difference between revisions of "laugh"
(→Naija) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Sound wey person dey make when im happy well well. | * Sound wey person dey make when im happy well well. | ||
− | :* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|( | + | :* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|(My laughter is incredibly loud.)}} |
− | :* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|( | + | :* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[ shine teeth]] | *[[ shine teeth]] | ||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey shine teeth. | * Make person dey shine teeth. | ||
− | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|( | + | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(You laugh at any little thing like a fool.)}} |
− | :* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|( | + | :* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(He doesn't laugh at my jokes.)}} |
− | :* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|( | + | :* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|(He is laughing at the boy who fell into the mud.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 17:32, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâ:f
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh