Difference between revisions of "laugh"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[laff]], [[laf]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''laugh''
 
From: English ''laugh''

Revision as of 14:37, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

laff, laf

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

  • lâ:f

Play Play

Noun

  • Sound wey person dey make when im happy well well.
  • My laugh dey loud no be small.  — (My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

  • Make person dey shine teeth.
  • Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (You laugh at any little thing like a fool.)
  • He no dey laugh if I dey crack joke.  — (He doesn't laugh at my jokes.)
  • Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto.  — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh