Difference between revisions of "laugh"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person dey shine teeth. | * Make person dey shine teeth. | ||
− | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey ''' | + | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laff''' like mumu.|(You laugh at any little thing like a fool.)}} |
− | :* {{ux|dv| He no dey ''' | + | :* {{ux|dv| He no dey '''laff''' if I dey crack joke.|(He doesn't laugh at my jokes.)}} |
− | :* {{ux|dv| Im dey ''' | + | :* {{ux|dv| Im dey '''laff''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|(He is laughing at the boy who fell into the mud.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 14:38, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâ:f
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laff dey loud no be small. — (My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laff no pure at all. — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laff like mumu. — (You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laff if I dey crack joke. — (He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laff the boy wey fall inside potopoto. — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh