Difference between revisions of "laugh"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
lâ:f | lâ:f | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Sound wey person dey make when im happy well well. | + | * Sound wey person dey make when im happy well well. |
:* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)}} | :* {{ux|dv| My '''laugh''' dey loud no be small.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)}} | ||
:* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} | :* {{ux|dv| Ejiro '''laugh''' no pure at all.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)}} | ||
Line 16: | Line 19: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | Make person dey shine teeth. | + | * Make person dey shine teeth. |
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
:* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} |
Revision as of 15:19, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
Intransitive
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)
Transitive
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh