Difference between revisions of "laugh"
Line 20: | Line 20: | ||
:* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | :* {{ux|dv| Any small ting you go dey '''laugh''' like mumu.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)}} | ||
:* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | :* {{ux|dv| He no dey '''laugh''' if I dey crack joke.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)}} | ||
+ | ====Transitive==== | ||
+ | :* {{ux|dv| Im dey '''laugh''' the boy wey fall inside [[potopoto]].|( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 12:48, 4 December 2020
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
lâ:f
Noun
Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
Make person dey shine teeth.
Intransitive
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)
Transitive
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh