laugh
Naija
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
lâ:f
Noun
Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
Make person dey shine teeth.
Intransitive
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)
Transitive
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh