laugh

Naija

Etymology

From: English laugh

Pronunciation

lâ:f Play Play

Noun

  • Sound wey person dey make when im happy well well.
  • My laugh dey loud no be small.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, My laughter is incredibly loud.)
  • Ejiro laugh no pure at all.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Ejiro's laughter wasn't genuine.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laughter

Verb

  • Make person dey shine teeth.

Intransitive

  • Any small ting you go dey laugh like mumu.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, You laugh at any little thing like a fool.)
  • He no dey laugh if I dey crack joke.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, He doesn't laugh at my jokes.)

Transitive

  • Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, He is laughing at the boy who fell into the mud.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: laugh